Naeez Young-FAYA歌曲免费下载

《Naeez Young-FAYA》歌曲详情

作词 : Eze Nnamdi Emmanuel

作曲 : Eze Nnamdi Emmanuel

Hmm hmm hm hmmm hmmm

Holana

Naeez

Shineboy

Do me I do you

Man no go vex

Jenifer Lopez

You fine and you sexy

Baby what’s the next thing ?

Hmmm hmmm

Olohun you fine pass them

Olohun you day pepper them

And you know say I no send them

Come my way baby come my way

Faya faya baby

I no go lie you carry faya faya baby

I no go lie faya faya baby oh

Kilamity whine and dance faya faya baby

See the way she whine and dance oh oh

Faya faya baby

Oh oh you carry faya faya baby oh oh

Faya faya baby

I swear

Faya faya baby oh oh and

Girl you carry faya

For your love I no go tire

Only you I desire

Give you everything you require oshey o

If you leave me omo na gobe o

Say this kind love me no fit use play o

Abi na your side way me I go day o hmm

Do me I do you

Man no go vex

Jenifer Lopez

You fine and you sexy

Baby what’s the next thing ?

Hmmm hmmm

Olohun you fine pass them

Olohun you day pepper them

And you know say I no send them

Come my way baby come my way

Faya faya baby

I no go lie you carry faya faya baby

I no go lie faya faya baby oh

Kilamity whine and dance faya faya baby

See the way she whine and dance oh oh

Faya faya baby

Oh oh you carry faya faya baby oh oh

Faya faya baby

I swear

Faya faya baby oh oh

下载地址:

此为隐藏内容,需人机验证后查看下载!