作词 : Nzeadu chiedozie stanley
作曲 : Nzeadu chiedozie stanley
(DEMO) JO KI JO
no need for introductions
Yeah yeah
I gat sweet melodies
I give you memories
Look into my eyes
tell me say you no de feel
All the vibes that I bring
I have been spiting fire
From day one
way my mama
bring me from Bele
They cut my placental
Put am for music
Give me the things
Wet de make me de jolly
Give me the things
Wey de make me de jolly
Chorus
Say de gaz demo
Anytime de hear my song
Say de gaz demo
O no no no
Say de gaz Jo Ji Jo
Say de gaz demo
Say de gaz demo
Anytime de hear my song
Say de gaz demo
O no no no
Say de gaz Jo Ji Jo
Say de gaz demo
Soro somiso,
soro somiso,
soro somiso
See am greatful
Me am really really greatful
Am thanking GOD
For all the things
he have done in my life
Cause Me I no fit give up
Me I don de do this thing
since when de born me
Am sisteen years old
But I Neva go anywhere
Greatful am greatful
Yeah mm
I gat sweet melodies
I give you memories
Look into my eyes
tell me say you no de feel
All the vibes that I bring
I have been spiting fire
From day one
way my mama
Born me from belel
Chorus
Say de gaz demo
Anytime de hear my song
Say de gaz demo
O no no no
Say de gaz Jo Ji Jo
Say de gaz demo
Soro somiso
Soro somiso
Soro somiso

热门推荐| 1 | |
|---|---|
| 2 | |
| 3 | |
| 4 | |
| 5 | |
| 6 | |
| 7 | |
| 8 | |
| 9 | |
| 10 |