boyjade-Odoh歌曲免费下载

《boyjade-Odoh》歌曲详情

作词 : Yakubu Joseph Emmanuel

作曲 : boyjade

Yeh yeh yeh

Na na na

Yeh yeh yeh yeh

Wetin you do me again I no fit love

Wetin you do me like say you carry gunshot Yeah (you carry gunshot yeah)

Monica wetin I do Monica joor

Monica killing me slow

Monica kill somegbe (Monica kill somegbe)

Ehhhee

Odoh

Odoh yeye weh eh

Odoh yeye weh eh

Odoh ye weh

Why you do why you do do do

Odoh

Odoh yeye weh eh

Odoh yeye weh eh

Odoh ye weh

You sweet like jollof o

You sweet like pami can't get enough o

Shey u do me slow

Whine am slow why do (why you do why u do)

You do me Jacky chan o

You do me like I no fit to love o

Why you do so yeah

Give me ur love

Odoh

Odoh yeye weh eh

Odoh yeye weh eh

Odoh ye weh

Why you do why you do do do

Odoh

Odoh yeye weh eh

Odoh yeye weh eh

Eh ah eh

Eh eh ah eh

Eh eh ah eh

(Ahya ya ya ya ya ya)

Yaya

D way she hold me yaya

Eh

Elida she fire o

Way u dey do like do wey she dey light fire o

Geninidu she fire o

Way u dey dress e fire o (eyi eyi neh)

No go do me rora o

Monica do me rora

Monica do me rora

下载地址:

此为隐藏内容,需人机验证后查看下载!