Spyro-Gunshot歌曲免费下载

《Spyro-Gunshot》歌曲详情

作曲 : Spyro

Oh oh o... O no ooo... Yea yea eh ee

Everybody kuku hear the gunshot

Now am down for you, oh oh spyro

Everybody kuku hear the gunshot

You shot me, now am down for you

Who caught me? Who?

Nobody fit caught me cheating on youu

And even if dem say na tabuuu

I go still dey do ooo yeah

Bobo no go die, unless ...

And i go give you love, love, love until ...

Baby, like Ori Oreo (olajumoke nlo, olajumoke, olajumoke nlo)

I give you money oh (i ready komanlo)

Oh baby gimme love, cause for you

(I go dey, i go dey) if anybody ask

Me when i go marry (na today, na today)

I no say i no get money, baby like (dangote,

Dangote) baby name your bride price, baby baby (i go pay,

I go pay). Anything you give me,

Baby i go (i go take, i go take)oh nooo

And if you fall sick, (i go pray, i go pray for you)

Baby. (i go shake, i go shake)

If any body try to take you away

(I go shake, i go shake) sepe

Mummy where you dey, body don dey shake oh.

Me want to take you

I no fit wait oh, E don dey tey oh, wetin you say oh oh

If i give you money, give you my love

Which one you go take from me

When my music no dey blow again, shey you go dey with me.

I just wanna know... sepe,

Would u let me know, ain't gon let it go, baby tomafemi.

I just wanna know...

Would you let me know, ain't gon let it go, baby tomafemi.

Like Ori Oreo (olajumoke nlo, olajumoke,

Olajumoke nlo). I give you money oh (i ready komanlo)

Baby gimme love, cause for you

(I go dey, i go dey)

If anybody ask me when i go marry

(Na today, na today) i no say i no get money like (dangote, dangote)

Baby name your bride price, baby baby

(I go pay, i go pay).

Anything you give me baby i go (i go take, i go take) oh noo.

And if you fall sick, (i go pray, i go pray)

Baby!! (I go shake, i go shake)

If anybody try to take you away

(I go shake, i go shake) sepe!

下载地址:

此为隐藏内容,需人机验证后查看下载!